Mako Fiesta

Lyrics
[Intro] Purigba! Hey yo, ladies and gentlemen I want y'all to lift your cups so high As we got a new thing going on right here Hey yo, P, I know you got something to take Tell them what you got now (Uhn) Unu bia le (Ehn?) Unu bia le (Ooh-wee!) Gini di n'iko? Hey yo, I'ma tell you right now [Chorus] Mako fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le) Mama say, mama say, na Makosa Ahan, na mako fiesta Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiеsta (Obu nkwocha di n'iko) Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiеsta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiesta [Verse 1] Hey yo I dedicate this song to my people dey outside The people wey dey see me, wey dey like my own style Ma-cha-cha-cha, do you wanna fly high? Na-na-na-na, P-Square, we no go high Do you wanna jump, jump, jump? Dance like war, war, war, my brother? (Today na today, make we kolo) Wetin dey (Shayo) We don come (Na so) No play us (wayo) Aha, na mako Fiesta [Chorus] Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiesta (Obu nkwocha di n'iko) Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiesta [Verse 2] One, two, meet me ASAP East side, west side, north side, south side But before they go wan go siesta Make she know say I don be superstar Make she go jiggy-jiggy Go freaky-freaky The sound for my brain dey go achiki-chiki Shake this, take this, make this, fake this No expect this, no respect, my brother Wetin dey (Shayo) We don come (Na so) No play us (wayo) Aha, na mako Fiesta [Chorus] Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiesta (Obu nkwocha di n'iko) Mako fiesta (Unu bia le) Mako fiesta (Mako fiesta ka na kpo o) Mako fiesta (Gini di n'iko?) Na mako fiesta [Bridge 1] Gini di n'iko? Obu nkwocha di n'iko Wanna dance like this? Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le Wanna move like this? Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le Hey yo, do you wanna groove like this? Gini di n'iko? [Verse 3] If you want another P-Square, make throw your hands up Hey, oh-oh-oh-oh Girl I see the P-Square, dem don kolo Hey, oh-oh-oh-oh We wanna make you shake your body (Eh-oh) We wanna make you move your body (Eh-oh) We wanna make you dance and party (Eh-oh) Oh-oh, oh-oh-oh-oh We wanna make you groove your body (Eh-oh) We wanna make you bounce and party (Eh-oh) We wanna make you shake your body (Eh-oh) Oh-oh [Bridge 2] Mama say, mama say na Makossa Papa say, papa say na Makossa Mama say, mama say na Makossa Papa say, papa say na Makossa Mama say, mama say na Makossa (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le) Papa say, papa say na Makossa Mama say, mama say na Makossa (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le) Papa say, papa say na Makossa [Outro] Gini di n'iko? Obu nkwocha di n'iko Unu bia le Unu bia le, eh Gini di n'iko? Fiesta, fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le) Fiesta, fiesta Fiesta, fiesta (Le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le-le, le-le, le-le, le) Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta (Mako) Fiesta, fiesta Fiesta, fiesta Mako
Rate this song
0/5.0 - 0 Ratings
Loading comments...
Credits
- Writers
- P-Square